You see this my cheekbones ♥️..Na long story ooooo but i go cut am short.. Someone,once told me,jenny,these your cheekbones are too long ππΏ♀️ππΏ♀️,the thing come make you ugly π€£π€£π€£..IF you laugh,na the cheeks people first dey see,abeg make you nor too dey laugh ooooo..Shuoπππ world people πππ.I come reach house that day, begin to dey look my face for mirror π€£π€£π€£,i come dey Wonder,so, this cheekbones, nor fit my face like this π€π€..God wey create me finish, come add this cheeks to am, know say the bones go fit me na .Na so,i just dust my yansh ,get up, tell myself say, jenny, you too fine ooooo because if agama lizard,fall from tree,he go nod him head say, him too try ooooo.. Monkey nor fine,him mama like amππ€©♥️ππ―... Before you know,we come dey hear say, people self don dey pay millions for plastic surgery, just to get cheekbones π€π€π€Wonders,dey say, shall never end..E get why i make this post, you see, people will always judge, criticize you for being you,they wi