SHE SAID,AM UGLY FOR HAVING BIG CHEEKBONES
You see this my cheekbones ♥️..Na long story ooooo but i go cut am short.. Someone,once told me,jenny,these your cheekbones are too long ππΏ♀️ππΏ♀️,the thing come make you ugly π€£π€£π€£..IF you laugh,na the cheeks people first dey see,abeg make you nor too dey laugh ooooo..Shuoπππ world people πππ.I come reach house that day, begin to dey look my face for mirror π€£π€£π€£,i come dey Wonder,so, this cheekbones, nor fit my face like this π€π€..God wey create me finish, come add this cheeks to am, know say the bones go fit me na .Na so,i just dust my yansh ,get up, tell myself say, jenny, you too fine ooooo because if agama lizard,fall from tree,he go nod him head say, him too try ooooo.. Monkey nor fine,him mama like amππ€©♥️ππ―... Before you know,we come dey hear say, people self don dey pay millions for plastic surgery, just to get cheekbones π€π€π€Wonders,dey say, shall never end..E get why i make this post, you see, people will always judge, criticize you for being you,they will say all sorts of things to bring you down π but the only thing that will make you stand out,is your genuity..Never succumb to negative vibes, you are special and wonderfully made by God.. Don't allow people's opinions of you to stop you from being you, don't change to suit people's view of you.. Don't ever look down on yourself, don't allow people to pressurize you, your time will surely come because do you know why, it's can only get better ☀️π♥️ππ.
Comments
Post a Comment